You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Royal Wedding 2018: How Prince Harry and Meghan Markle wedding waka
Published
Plenti pipo line di street and many odas watch from tv around di world as Prince Harry marry American actress Meghan Markle for Windsor, UK.
See di highlight of di Duke and Duchess of Sussex wedding.