BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
'I lose three precious daughters at once' - Papa of sisters wey drown for Brighton sea tok
Jane Adetoro, Christina Walters and Rebecca Walters, wey dey live for London, drown for sea for May.
Why dem love and hate Zimbabwe tycoon Wicknell Chivayo for Africa
Wicknell Chivayo divide opinion in life and continue to do so even as e don die.
Twenty kidnapped prospective corps members regain freedom - Police confam
Tok-tok pesin for di Force Ani Iniedu confam dia release for inside one statement on Wednesday, 7 October, six days afta dia kidnap.
Kenya Airways confam say passenger die for dia flight from Nairobi to Lagos as oda passengers narrate wetin happun
For statement wey dem post on dia official X handle on Wednesday, 6 October, Kenya Airways say di incident happun for October 6, 2026, at approximately 21:20 Nigerian local time.
Senior Catholic leader chop prison sentence say e abuse young men
Di former Bishop of Broome na one of di top Catholic leaders for di world wey go face sex abuse charges.
Nigerian Air Force release names of crew members and passengers wey die for Ondo State plane crash
Di Nigerian Air Force don release di names of five crew members and 20 passengers wey lost dia lives for di 931 aircraft accident wey happun for Igbokoda area of Ondo State, southwest Nigeria on Monday, 5 October.
Over 103 million names for voters register as e remain 100 days to general election - Inec
Di Independent National Electoral Commission (Inec) address world press conference on Tuesday wey be 100 days to di general election. Hia na di highlights.
Fort Hood shooter go dey executed by firing squad for first time for US military since World War Two
Trump don be supporter of di federal death penalty and bring am back wit executiove order on di first day of im new administration for January 2025.
Tinubu declare three-day mourning for victims of Nigeria military aircraft crash
Total of 32 pipo bin dey on board di military aircraft wen e crash for one riverine community for Ondo State Nigeria. No survivor don dey reported so far.
Special Tori
How three children from same family kpai as water carry dem away for Abuja
October 1 na black Independence Day celebration for di family of Aliyu Abubakar as three of im children kpai dat day for tragic river incident for Kuje, Abuja.
Why Ghana formally apply to join BRICS – Wetin dem stand to gain?
From four to 11 members and 10 oda partners, Ghana don apply to join BRICS, di intergovmental organisation of 11 major emerging economies and developing kontris wia include Brazil, Russia, China and South Africa. Dia application go succeed?
'Living wit vaginal agenesis no mean say your life dey ova' - Ghanaian lady dey use her story advocate for odas
Meet 27-year-old Ghanaian presenter Yaa Bitha wey dey live wit Mayer-Rokitansky-Küster-Hauser (MRKH) syndrome aka vaginal agenesis. Afta eight surgeries and counting, she dey use her story to inspire and advocate for odas.
'I win di 2023 election' - Peter Obi
Peter Obi for exclusive interview wit di BBC say im still stand on wetin im tok say na im win di election and evritin no be about evidence.
Ghana fashion icon Nana Akua Addo husband deny allegations of abuse afta trending videos
Ghana fashion icon Nana Akua Addo and im husband don dey accuse each oda of abuse afta viral videos of her alleged injuries scata for social media. But wetin we sabi about dis mata?
Latest on prospective corps members wey armed men kidnap for Imo State
Di race to rescue di NYSC members wey suspected armed men kidnap as dem dey travel from Ibadan, Oyo State go dia NYSC orientation camps for Abia and Akwa Ibom States on Thursday, 1 October dey go on.
'We dey heal di sick inside bus' - Ghana pastors fit go jail if dem preach inside public motor
Ghana na Christian kontri wia dem dey preach inside public transport evriwia.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.














































