Mayor marry crocodile for Mexico
Published
For Mexico, one man don do wedding with crocodile. Strange as dis fit sound for ear, na wetin dem dey do for one Mexico village where people dey catch fish. Every year, di Mayor of di village must marry di crocodile for one ceremony where people go full di street come dey celebrate with di new bride.
See as e dey happen for inside dis video.