MOBO Awards: Wetin join Goodluck Jonathan, Atiku and Wizkid?

Wizkid don put for im instagram page say dis award na one wey dey important for Africa.
Wetin we call dis foto, Wizkid don put for im instagram page say dis award na one wey dey important for Africa.
Published
Read am in 2 mins

Plenty people for social media including some big politicians inside Nigeria don begin dey react on top di awards wey Wizikid win.

Former President Goodluck Jonathan, former vice president of Atiku Abubakar and Senator Ben-Murray Bruce don send message to Wizkid as im win Best International Act for di 2017 MOBO Awards.

Di MOBO Awards stand for "Music of Black Origin" and dem dey organise am every year to recognise artists wey come from any ethnicity or nationality wey dey perform black music.

Wizkid beat top international artist like Jay-Z, Cardi B, Kendrick Lamar and others to collect dis ogbonge award on Wednesday.

As e be, people no fit hide di happiness wey dey dia belle wen dem hear di good news. Na so many people for Nigeria, Africa and all over di world go social media to show how di news make dem proud.

Former president for Nigeria show im happiness through im facebook account.
Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

No be only Wizkid na im make Nigeria and Africa dey proud, Davido also go home with di Best African Act award and both fans of Davido and Wizkid don come out for social media to show dia joy with di #MOBOAwards wey dey trend for twitter.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Skip X post, 9

End of X post, 9