Coronavirus: How long e go take to recover from covid-19
Published
To recover from Covid-19 dey take long process, e depend on how pipo take catch di virus
For di pipo wey don recover from coronavirus for house e fit take one week, but e fit pass dat one.
Afta di temperature reduce di constant cough fit remain for some weeks.
