Mercy and Tacha social media beef - See wetin Mike tok plus oda gbas gbos ontop di BBNaija reunion 2020 show

Tacha and Mercy
Published
Read am in 2 mins

Mike don react to di social media beef between Mercy and Tacha of Bigbrother Naija Pepper dem gang.

For inside tweet wey im post for twitter e say "Mercy dey real"

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

For di latest episode for di reunion show on Wednesday e feature di two most popular housemates for di season Mercy and Tacha with di show host Ebuka Obi-Uchendu.

Di episode focus more on di ladies relationship outside di house and on social media. Wen di host Ebuka table di mata of dia relationship outside di house to dem na dia di gbas-gbos start.

Tacha say she try to follow Mercy for social media afta di show end but Mercy block her.

Mercy wey be di first woman to win Bigbrother Naija say she no be social media pesin.

"For real life you say we be friends, but on social media you be different pesin. If I say I be your friend, I no go like posts wey dey shade you" na wetin Mercy tok.

Mercy and Tacha Bigbrother Naija reunion show
Wetin we call dis foto, Mercy and Tacha na di two most popular housemates for Bigbrother Naija Pepper dem gang show

But Tacha respond say "My publicist na im dey handle my social media till now, 101%."

She add say I Natacha Akide, no ever shade you. Bring di receipts.

Although di two ladies say dem get screen shots of some of dia shading for social media dem agree to work on dia relationship.

Mercy and Tacha get strong fan base, dem dey call dem selves Titans and Mercenaries, and most times di two fans no dey see eye to eye.

See how Nigerians react to Mercy and Tacha for Twitter

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7