You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Brandy vs Monica: 'The Boy is mine' verzuz battle and five posts wey summarise di gist
Published
Read am in 1 mins
Brandy and Monica wey be two pop and R&B singers go head-to-head on 31 August, 2020 wen dem put dia classic catalogs for table to mark key chapter inside a 25-year battle of yanga for fans and observers.
So BBC Pidgin gather at least five posts about Monday night wey summarise di Brandy vs Monica 'The Boy is mine' verzuz battle here.
Throwback to wen di Monica vs Brandy battle begin
Brandy & Monica - The Boy Is Mine (Official Video)